Di Canadian musician file di lawsuit on Tuesday wey accuse di company of defamation becos dem allow di song to dey published. Di suit say di song bin spread di "false and malicious narrative" say ...